In Ya Mind - Ikechukwu&Dj Zeez&Eldee

Ikechukwu

Dj Zeez

Eldee

专辑:《The Alliance Reconstructed》

更新时间:2025-03-23 17:02:58

文件格式:mp3

网盘下载

In Ya Mind - Ikechukwu&Dj Zeez&Eldee -

In Ya Mind - Ikechukwu/Dj Zeez/Eldee

Lyrics by:Ikechukwu

Composed by:Ikechukwu

In ya mind

In ya mind

In ya mind

In ya mind

For this party na only you wey

I dey find oh in ya mind

After tonight I go dey call you

All the time in ya mind

Na because you dey here

Make dem dey shake dem behind

In ya mind

Think sey you dey do me

Cus your kpanda still dey shine

In ya mind

Big boy for your mind abi

Rollsroyce drop top in your mind abi

Ahhhh no ne lie abi

You dey travel go jand all the time abi

Ha try abi first class

When you fly for your mind abi

Esclass for the ride in your mind abi

No sleep jetlag for your mind abi

Ahh you no get wife abi

No house no kids in your life abi

Million dollar bank account

In your mind abi

Every sunday go church you no dey lie abi

This night abi because

Of you dem dey fight abi

All night abi omo won

Kamkpe you no dey diе abi

For this party na only you wey

I dey find oh in ya mind

After tonight I go dey call you

All the time in ya mind

Na because you dey here make

Dem dey shake dem behind

In ya mind

Think sey you dey do me

Cus your kpanda still dey shine

In ya mind

Looking at you I can tell

What is on your mind baby

You won make I toast you

Make I ask you for your line shebi

Dey with your guy but you

Still don dey give me eye shebi

Don't be surprised I don't mind

What is on your mind baby

Cus in your mind come follow me

In your mind kpote telemi

In your mind nosi fre mi

In your mind oshakpe tami

For my mind I go follow you

For my mind ekpete leye

For my mind I no fit free you

Kposha feshae

For this party na only you wey

I dey find oh in ya mind

After tonight I go dey call you

All the time in ya mind

Na because you dey here

Make dem dey shake dem behind

In ya mind

Think sey you dey do me

Cus your kpanda still dey shine

In ya mind

Hmm fit bund abi your sixteen don remind abi

You go soon get show for your mind abi

You're meant to just blow for your mind abi

You don cack for your mind abi

You don get hit track for your mind abi

The girl na sharp sharp for your mind abi

Na to just go straf for your mind abi

You spend cash for your mind abi

Your boyfriend hold pass for your mind abi

You no dey join line abi

You dey stay all day for your mind abi

I don kpe for your mind abi

I go write you check for your mind abi

You dey follow me go for your mind abi

We go soon engage for your mind abi

For this party na only you wey

I dey find oh in ya mind

After tonight I go dey call you

All the time in ya mind

Na because you dey here make

Dem dey shake dem behind

In ya mind

Think sey you dey do me

Cus your kpanda still dey shine

In ya mind

For this party na only you wey

I dey find oh in ya mind

After tonight I go dey

Call you all the time in ya mind

Na because you dey here

Make dem dey shake dem behind

In ya mind

Think sey you dey do me

Cus your kpanda still dey shine

In ya mind

For your mind abi

Ikechukwu

In your mind

Eldee e e e e e

In your mind

DJ zeez

In your mind

Papa henzi

In your mind

Say you be boti

In ya mind

In ya mind

In ya mind

In ya mind

For this party na only you wey I dey find

After tonight I go dey call you all the time

Na because you dey here

Make dem dey shake dem behind

Think sey you dey do me

Cus your kpanda still dey shine

In ya mind

00:00 / 00:00
An audio error has occurred.
  1. 1 In Ya Mind - Ikechukwu&Dj Zeez&Eldee
In Ya Mind - Ikechukwu&Dj Zeez&Eldee 歌词

In Ya Mind - Ikechukwu/Dj Zeez/Eldee

Lyrics by:Ikechukwu

Composed by:Ikechukwu

In ya mind

In ya mind

In ya mind

In ya mind

For this party na only you wey

I dey find oh in ya mind

After tonight I go dey call you

All the time in ya mind

Na because you dey here

Make dem dey shake dem behind

In ya mind

Think sey you dey do me

Cus your kpanda still dey shine

In ya mind

Big boy for your mind abi

Rollsroyce drop top in your mind abi

Ahhhh no ne lie abi

You dey travel go jand all the time abi

Ha try abi first class

When you fly for your mind abi

Esclass for the ride in your mind abi

No sleep jetlag for your mind abi

Ahh you no get wife abi

No house no kids in your life abi

Million dollar bank account

In your mind abi

Every sunday go church you no dey lie abi

This night abi because

Of you dem dey fight abi

All night abi omo won

Kamkpe you no dey diе abi

For this party na only you wey

I dey find oh in ya mind

After tonight I go dey call you

All the time in ya mind

Na because you dey here make

Dem dey shake dem behind

In ya mind

Think sey you dey do me

Cus your kpanda still dey shine

In ya mind

Looking at you I can tell

What is on your mind baby

You won make I toast you

Make I ask you for your line shebi

Dey with your guy but you

Still don dey give me eye shebi

Don't be surprised I don't mind

What is on your mind baby

Cus in your mind come follow me

In your mind kpote telemi

In your mind nosi fre mi

In your mind oshakpe tami

For my mind I go follow you

For my mind ekpete leye

For my mind I no fit free you

Kposha feshae

For this party na only you wey

I dey find oh in ya mind

After tonight I go dey call you

All the time in ya mind

Na because you dey here

Make dem dey shake dem behind

In ya mind

Think sey you dey do me

Cus your kpanda still dey shine

In ya mind

Hmm fit bund abi your sixteen don remind abi

You go soon get show for your mind abi

You're meant to just blow for your mind abi

You don cack for your mind abi

You don get hit track for your mind abi

The girl na sharp sharp for your mind abi

Na to just go straf for your mind abi

You spend cash for your mind abi

Your boyfriend hold pass for your mind abi

You no dey join line abi

You dey stay all day for your mind abi

I don kpe for your mind abi

I go write you check for your mind abi

You dey follow me go for your mind abi

We go soon engage for your mind abi

For this party na only you wey

I dey find oh in ya mind

After tonight I go dey call you

All the time in ya mind

Na because you dey here make

Dem dey shake dem behind

In ya mind

Think sey you dey do me

Cus your kpanda still dey shine

In ya mind

For this party na only you wey

I dey find oh in ya mind

After tonight I go dey

Call you all the time in ya mind

Na because you dey here

Make dem dey shake dem behind

In ya mind

Think sey you dey do me

Cus your kpanda still dey shine

In ya mind

For your mind abi

Ikechukwu

In your mind

Eldee e e e e e

In your mind

DJ zeez

In your mind

Papa henzi

In your mind

Say you be boti

In ya mind

In ya mind

In ya mind

In ya mind

For this party na only you wey I dey find

After tonight I go dey call you all the time

Na because you dey here

Make dem dey shake dem behind

Think sey you dey do me

Cus your kpanda still dey shine

In ya mind