Karamo - WizKid
Lyrics by:Ayodeji Ibrahim Balogun
Composed by:Ayodeji Ibrahim Balogun
Ah I want to blow your mind
Blow
I want to shoot your mind
Shoot
Give me a chance and let me try
Omikokoko say your body cheche oh
Do me jejeje anytime wey we link do me jejeje oh
Count your blessings and pray for mercy ah
Make we roll up dey jonze make we kpenkelemess no time
I wan know if you dey alright?
Baby just keep on dancing
Make we give them more
So stand attention
You no go fit to kill my vibe
I get piece of mind
I dey feel alright
Plenty money and I dey my high
Ìjó wa lẹ́sẹ̀ baby Sháléwà rẹ̀dí kò lólè
Oh my sísí no karàmó oh
Ìjó wa lẹ́sẹ̀ baby Sháléwà rẹ̀dí kò lólè
Oh my sísí no karàmó oh
Makе anybody no go call my phone
Owo la'n wa na baby no fugazi oh
Roll roll your body ka ma she ma lo yeah
E to gba de o to ka jo ma yo
Ayy skin tight body dey call me for hotline
Dem wan dey say make I relax
Make them ball for the team with no shin-guard
Ah be like baby you pass perfect design
Dem no dey tell chicken for night
If you cross my lane you must be mine
I wan know if you dey alright?
Baby just keep on dancing
Make we give them more
So stand attention
You no go fit to kill my vibe
I get piece of mind I dey feel alright
Plenty money and I dey my high
Ìjó wa lẹ́sẹ̀ baby Sháléwà rẹ̀dí kò lólè
Oh my sísí no karàmó oh
Ìjó wa lẹ́sẹ̀ baby Sháléwà rẹ̀dí kò lólè
Oh my sísí no karàmó oh