Mama Africa - Bracket
It's Mecca E on the beat
Eh
This one na sara sara
This one na sara sara
This beat is tana tana
This beat is tana tana
He go make you manya manya manya manya
Ine sisi manya manya manya manya
Oya make you ikota ikota
Mama Africa ikota eh
Make you dance iye
Iye iye iye
Everybody ikota ikota
Mama Africa ikota eh
Make you dance iye
Iye iye iye
This one na sara sara
This one na sara sara
This beat is tana tana
This beat is tana tana
He go make you manya manya manya manya
Ine isi manya manya manya manya
This is for people wey chala cha people wey chala cha
People wey kala ka
People wey kala ka
Kana ni walanya
Kana ni walanya
Nani kalanya
Nani kalanya
E go make you feel better
This can take away palava
This can take away wahala
E go make you feel Naija
Oya let's go to Kenya
Rwanda and Tanzania
Togo Cameroon Niger
Ghana Southern Sudan
Oya make you ikota ikota
Mama Africa ikota eh
Make you dance iye
Iye iye iye
Everybody ikota ikota
Mama Africa ikota eh
Make you dance iye
Iye iye iye
Nwanne sara sara eh
Oh sara sara eh
Make you dance iye
Iye iye iye
Oh sara sara eh
Mama Africa sara sara eh
Make you dance iye
Iye iye oy
This one na die oh na die oh
If you dey dance
Am easy make you no fight o fight o
Eii you go forget your sorrow
Maka chukwu you go buy am
Play for your motor
Eii oy
This one na sara sara
This one na sara sara
The beat is tana tana
The beat is tana tana
He go make you manya manya manya manya
Ine sisi manya manya manya manya
This is for people wey chala cha people wey chala cha
People wey kala ka
People wey kala ka
Kana ni walanya
Kana ni walanya
Nani kalanya
Nani kalanya
E go make you feel better
This can take away palava
This can take away wahala
E go make you feel Naija
Oya let's go to Zambia
Uganda South Africa
Togo Cameroon Burundi
Also Benin Republic
Ei oya make you ikota ikota
Mama Africa ikota eh
Make you dance iye
Iye iye iye
Everybody ikota ikota
Mama Africa ikota eh
Make you dance iye
Iye iye iye
Nwanne sara sara eh
Oh sara sara eh
Make you dance iye
Iye iye iye
Oh sara sara eh
Mama Africa sara sara eh
Make you dance iye
Iye iye
Imane mekofo sara sara le
Flavour nwa nma sara sara le
Make e dance iye iye iye iye
Ugonna sara sara le
Ndigbo ni nne sara sara le
Make you dance iye iye iye
Yeah