Victony
Omah Lay
Tempoe
更新时间:2025-03-30 17:20:06
文件格式:mp3
Soweto (with Omah Lay & Tempoe) (Explicit) - Victony/Omah Lay/Tempoe
Lyrics by:Stanley Omah Didia/Anthony Victor/Michael "Tempoe" Alagwu/Sébastien Graux
Composed by:Stanley Omah Didia/Anthony Victor/Michael "Tempoe" Alagwu/Sébastien Graux
Produced by:Tempoe/GRAUX
Mad
Mad
Call all your brokoto no go dey slogodo oh
Body dey draw me like ogbono oh
Body dey rise my tonono oh
I say call all your brokoto no go dey slogodo oh
Girlie dey burst my bololo oh
Girl make I salute your commodore oh
Girl if you balanciego I give you paper
Oh no go do me Diego my Maradona
Girl if I lap your Soweto na Maphorisa
Girlie your back e be tornado
And I go follow your craze go craze go
Tunde don dey craze oh
Eh for your waist oh
And I go pay for your lace oh
Go dey for your ways oh
Tunde don dey craze oh
Eh for your waist oh
I go pay for your lace oh pay for your lace oh
Whine your waist o Tomiwa
Igbodare Chidera
Aboki babe Mutumina
If she get nyash I go carry am
Let me check your area wetin dey your cylinder
20KG each one when I fill the gas I go carry am
But something must to kill a man a man must die
People wey kill Jesus Christ common soldiers
Your Aba Onitsha and Iweka
I wan go there
'Cause whenever I look in your eyes
Nothing I see inside than your nyash
My village people hating hating your waist they can't tolerate it
My girlie no dey mercy mercy for wetin
Your type be no plenty
Girl if you balance